LYRICS

LYRICS: Efe Keyz – Video Call

Aah Efe keyz
Short hair golden girl

Babe get in the shower i ll be with u
Amma give u a hug and make u sleep
Let me approve ur suit for that meeting

Zaddy ei for so long i ve been waiting oo
Waiting for ur call oo
Honey ei u got nothin to worry oo
Nobody afi knw say me n u ah touch

We go do am corner corner eei
No bi libilibi ei
We go sugar sugar ei
Odo papa bi
Nobody go figure figure say
That me n u we dey
It be coolu coolu ei
Coolu coolu love oo

So babe video call me 6x
I miss u

No go do u yawa
Yawa eei yawa eei
We go sugar
Sugar ei
No go do u yawa
So babe videi call me eei

I knw sey u no dey like the way i tell my friends the things u do
Especially wen u telling me u love me
U no dey like the way i pick my calls wen am with u
U say privacy privacy babe

I miss ur pajamas
Our trips to Bahamas
Eating dem bananas
With no wahalas

So babe video call me 6x
I miss u

No go do u yawa
Yawa eei yawa eei
We go sugar
Sugar ei
No go do u yawa
So babe video call me eei

Ino bi risky
Ano go do u bad, i no bi wicked
Babe turn around give me sixty

Babe get in the shower i ll be with u
Amma give u a hug and make u sleep
Let me approve ur suit for that meeting
Oya model for me

×